Site icon NGmp3.com

DOWNLOAD MP3: Paul Chisom – Baba Na You

Gospel Music Artist Paul Chisom‘s amazing song titled “Baba Na You“.

https://ngmp3.com/wp-content/uploads/2019/12/DOWNLOAD-MP3-Paul-Chisom-Baba-Na-You.mp3?_=1

DOWNLOAD

LYRICS

CHORUS:
Baba na you
Love gidi kwe gu
When I think about the things You do
Your love dey make me dey follow you (x2)

CALL & RESP:
Because everything…Na you
Anything I do… Na you
When I wan enjoy… Na you
Even when I cry… Na you
When I fall yakata… Na you
When I stand gidigba… Na you
Edike dike ke
Edikele dikele dike ke

REFRAIN:
Baba na You biko
Na only You ewo ewo
Baba na You biko
Na only You ewo ewo

SOLO:
Without you
I no know wetin I go fit do o
And without you
I go be like mansion with no roof
And without you
I go be like bride wey no get any groom
And without you
I for don kpai, I go turn mumu oh
I can’t live
I can’t be without you
I can’t sleep
I can’t wake without you
I can’t be
I can’t live without you
I cannot sleep
Cannot wake without you

REPEAT [CALL & RESP]

REPEAT [REFRAIN]

SOLO:
Without you
I no know wetin I go fit do o
And without you
I go be like mansion with no roof
And without you
I go be like bride wey no get any groom
And without you
I for don kpai, I go turn mumu oh
I can’t live
I can’t be without you
I can’t sleep
I can’t wake without you
I can’t be
I can’t live without you
I cannot sleep
Cannot wake without you

REPEAT [CALL & RESP]

REPEAT [REFRAIN]

VAMP:
Oh oh oh
Oh-oh, oh-oh, oh-oh
Oh oh oh
Oh-oh, oh-oh, oh-oh
Na only you
Only you

REPEAT [CHORUS]

REPEAT [CALL & RESP]

REPEAT [REFRAIN]

Exit mobile version