Skip to content
Home » Gospel Music » DOWNLOAD MP3: Paul Chisom – Baba Na You

DOWNLOAD MP3: Paul Chisom – Baba Na You

DOWNLOAD MP3: Paul Chisom – Baba Na You

Gospel Music Artist Paul Chisom‘s amazing song titled “Baba Na You“.

DOWNLOAD

LYRICS

CHORUS:
Baba na you
Love gidi kwe gu
When I think about the things You do
Your love dey make me dey follow you (x2)

CALL & RESP:
Because everything…Na you
Anything I do… Na you
When I wan enjoy… Na you
Even when I cry… Na you
When I fall yakata… Na you
When I stand gidigba… Na you
Edike dike ke
Edikele dikele dike ke

REFRAIN:
Baba na You biko
Na only You ewo ewo
Baba na You biko
Na only You ewo ewo

SOLO:
Without you
I no know wetin I go fit do o
And without you
I go be like mansion with no roof
And without you
I go be like bride wey no get any groom
And without you
I for don kpai, I go turn mumu oh
I can’t live
I can’t be without you
I can’t sleep
I can’t wake without you
I can’t be
I can’t live without you
I cannot sleep
Cannot wake without you

REPEAT [CALL & RESP]

REPEAT [REFRAIN]

SOLO:
Without you
I no know wetin I go fit do o
And without you
I go be like mansion with no roof
And without you
I go be like bride wey no get any groom
And without you
I for don kpai, I go turn mumu oh
I can’t live
I can’t be without you
I can’t sleep
I can’t wake without you
I can’t be
I can’t live without you
I cannot sleep
Cannot wake without you

REPEAT [CALL & RESP]

REPEAT [REFRAIN]

VAMP:
Oh oh oh
Oh-oh, oh-oh, oh-oh
Oh oh oh
Oh-oh, oh-oh, oh-oh
Na only you
Only you

REPEAT [CHORUS]

REPEAT [CALL & RESP]

REPEAT [REFRAIN]

16 thoughts on “DOWNLOAD MP3: Paul Chisom – Baba Na You”

  1. I love this song so much. May God almighty strengthen you the more and this will not be the last song in Jesus name.

  2. IT’S MY ERNEST PRAYER AND BELIEVE THAT GOD WOULD INCREASE U AND FILL U WITH THE KNOWLEDGE OF HIS WILL THROUGH MUSIC.

  3. I LOVE THE SONG SO MUCH THAT I AM BROWSING IT, I PRAY GOD GIVE YOU ANOTHER KNOWLDGE TO BRING OUT ANOTHER SONG AMEN

Leave a Reply

Your email address will not be published. Required fields are marked *